Wednesday 8 April 2015

Ordinary Ahmad Isah (The Ordinary President) of the Brekete Family in the Studio with Brekete Family members and Complainanants/ Partners.Today 8th April 2015


















 This na our Brother, him name na David Jatau. According to him, Him sey him fall down from palm kernel tree since 2010 dey come rush am go Alushi Medical Centre Akwanga for Nasarawa State. Him sey the Medical centre come realize as dey check am sey him get Spinal Cord Injury, Him sey the Medical centre come give am Iron shoes him sey the shoes come get Iron reach em lap dey come dey train am how em go dey waka wit the Iron shoes, em sey since dat time. Him sey as money no come dey for em hand na em e carry cry come Brekete Family bcos the Hospital sey make em pay them 800,000.00 eight hundred thousand naira only mey them treat am. Him no dey fit sitdown by em sef...we wish am sharp sharp recovery......


















































 Akaramakallah of Brekete Family dey update Ordinary Ahmad Isah (Ordinary President). about the cases wey him give am to handle.






 Oma Dave of Brekete, Wise P, and Akaramakallah of Brekete Family, discussing after the brekete family program..

































No comments:

Post a Comment